Diamonds artwork

Song

Diamonds

Wizkid

2023

No ratings yet

Diamonds Lyrics

by Wizkid

Psycho music Yeah man Diamonds on my ring, diamonds on my pinky I dey wait for the kele wey go come and play play (oloun) You know big wiz yeah my life so crazy I be repping for the ghetto long time e don tey Yeah man dey grind here for days What I dey feel watchu feel not the same Eh ehn Oh man have seen better days So many things I been take for the pain Yeah I fit tell you many things but I say nothing Say this life naso e be, brother what go be go be Gan gan I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (yeah yeah) Stand wella And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey go Make my mind wella Bad boy wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah Pretty please miss me with the bull shit Mr Big Wiz Mr Bigman no one test Mr Louis V sipping 42 with 20 girls Gbemi trabaye ja se Mio le shalaye life na holiday Big Kala we been tough from the jump e don tey My brother don't play nothing we no face Yeah I fit tell you many things but I say nothing Say this life naso e be, brother what go be go be Gan gan I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (yeah yeah) Stand wella And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey go Make my mind wella Bad boy wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah P

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Diamonds
Who sings Diamonds and when was it released?

“Diamonds” is performed by Wizkid, released in 2023.

Where can I read the full lyrics to Diamonds?

You can read the complete, verified lyrics for “Diamonds” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Diamonds?

“Diamonds” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Diamonds?

You can stream “Diamonds” by Wizkid directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Diamonds: letra de Diamonds (Spanish), paroles de Diamonds (French), testo di Diamonds (Italian), songtext von Diamonds (German), lirik lagu Diamonds (Indonesian), tekst piosenki Diamonds (Polish), letras de Diamonds (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Diamonds by Wizkid globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.