Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) artwork

Song

Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)

Sista Afia

2019

No ratings yet

WBS First look

First looka shorter piece, with no WBS rating yet

Afrobeat bounce meets Ghanaian flair – an enjoyable listen

Sista Afia delivers another vibrant Afrobeat offering with ‘Corner Corner’, showcasing her knack for catchy melodies and confident vocal delivery alongside Kelvyn Boy’s complementary presence.

WorldBestSong's editorial opinion, written with AI assistance — separate from the listener rating.

Read the first look →

Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) Lyrics

by Sista Afia

Yeah, yeah-yeah Yeah, yeah, yeah, yeah, ha (Ivan on the beat) na-nah, nah, nah, Sista Afia If I say I love you, no be say I fool Just be say I go love to dey plus you 'Cause you give me joy, anytime I dey with you Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) I swear walahi, your love dey high pass Tramol (high pass Tramol) E be you I go marry Me then you go born-born like four (born-born like four) The first time I saw you I never believe what I saw (believe what I saw, yeah) E be like some angel on earth, see your face, oh, my God Promise on my honour Me, I go dey love you until you go tire (until you go tire) Your mama, your papa Them go love the things I go do for my Maya Money, oh, money, kudi-kudi go dey fall on my baby My baby body yi ara na ɔama merebrɛ yi ara aah Ibɛku me ara aah ma maawu, atse Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me I go make you spend some pounds and dollars (ooh, yeah, yeah) Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to (lai-lai) say I do (kɛkɛ) Baby, e be me and you, no be nobody, nobody She say every night and day, she go dey for me (dey for me) We go dey for corner-corner, we go set our heart a-fire o, baby We no go tire (tire-tire), we go dey like bread and butter (oh, yeah) My baby, eh, you're my baby, original, she no fake I get cofee, she go suck it And we no dey bother when them hating (lai-lai) Baby, oh, wo de ne me, na me nso me de ne wo o My baby, eh, my baby, I can't wait to say I do kɛkɛ Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) Corner-corner, yellow sisi dey for corner If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars Wo de ne me, na me nso me de ne wo o Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ) Ivan on the beat

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)
Who sings Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) and when was it released?

“Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)” is performed by Sista Afia, released in 2019.

Where can I read the full lyrics to Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)?

You can read the complete, verified lyrics for “Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)?

“Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)?

You can stream “Corner Corner (feat. Kelvyn Boy)” by Sista Afia directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Corner Corner (feat. Kelvyn Boy): letra de Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (Spanish), paroles de Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (French), testo di Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (Italian), songtext von Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (German), lirik lagu Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (Indonesian), tekst piosenki Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (Polish), letras de Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Corner Corner (feat. Kelvyn Boy) by Sista Afia globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.