Bad To Me artwork

Song

Bad To Me

Wizkid

2022

No ratings yet

Bad To Me Lyrics

by Wizkid

Ye, mami You dey make a man go so corny One gin wey we sip E dey make a man go so corny Highway, burst it my way This kind of body don dey cause e migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way Highway, two shot I don take You turn me on, I no dey go, I wan dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on me mind all day Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, whoa Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want am Lady, girl, say your body bad to me Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love 'til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-whoa, girl E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge) Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa je ogede (wa je ogede) Baby, wa je ogede (wa je ogede) E-ye, ge-ge (e-ye ge ge) Kon se iyepe (kon se iyepe) All for you baby If that money dey too much say make you talk 'Cause you know the money long, ooh, yeah Break your back with it Yeah, na me and you dey talk, no one involved Baby girl, make I indulge you, yeah Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, whoa Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want am Lady, girl, say your body bad to me Pass, make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be oh Yeah, we dey love 'til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge) Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa je ogede (wa je ogede) Baby, wa je ogede (wa je ogede) E-ye, ge-ge (e-ye ge ge) Kon se iyepe (kon se iyepe)

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Bad To Me
Who sings Bad To Me and when was it released?

“Bad To Me” is performed by Wizkid, released in 2022.

Where can I read the full lyrics to Bad To Me?

You can read the complete, verified lyrics for “Bad To Me” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Bad To Me?

“Bad To Me” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Bad To Me?

You can stream “Bad To Me” by Wizkid directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.