Anybody artwork

Song

Anybody

Burna Boy

2019

No ratings yet

Anybody Lyrics

by Burna Boy

I don charge my energy I no get time for no enemy Tori kpe won le tomi Nothin' wey person never see Omo nothin' wey person never see Forget, I say fashie Very soon expectin' Je ka wo gbadi e jemkpe I dey kaku dey gbese Jejeli, jeje, jeje I been dey answer them, yes sir Now na me them dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' You wan jump bed, you never work Shey na because me self I never talk? I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan I sha know say the time go come Omo, oma I know say the time go come When you no go fit rely no more Omo, omo life na turn by turn Whether you like or not Oya ginger me, gbeskele go burst Ibe je gan, gan oh Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' Very soon expectin' Je ka wo gbadi e jemkpe I dey kaku dey gbese Jejeli, jeje, jeje I been dey answer them answer them, yes sir Now na me them dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am somethin', ah-ah Knack am somethin' To ba ta fele, fele Knack am somethin' (Gbese) To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri) To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri) To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri) To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri) (To ba la ta korimiri)

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Anybody
Who sings Anybody and when was it released?

“Anybody” is performed by Burna Boy, released in 2019.

Where can I read the full lyrics to Anybody?

You can read the complete, verified lyrics for “Anybody” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Anybody?

“Anybody” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Anybody?

You can stream “Anybody” by Burna Boy directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Anybody: letra de Anybody (Spanish), paroles de Anybody (French), testo di Anybody (Italian), songtext von Anybody (German), lirik lagu Anybody (Indonesian), tekst piosenki Anybody (Polish), letras de Anybody (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Anybody by Burna Boy globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.