Charm (Sped Up) artwork

Song

Charm (Sped Up)

Rema

2023

No ratings yet

Charm (Sped Up) Lyrics

by Rema

(London) (Another banger) Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi See body o (see body, see body o) Egba mi o (egba mi, egba mi o) E dey burst my bololo E dey burst my bololo Please help me o Me I don jam wetin pass me o Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing, baby, eh Lend me, lend I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh Naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh E no dey bend Oya follow my command, baby, do like I do Baby, front and back, gimme boom-baka-boom Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor Soco, ah (ayy) Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

More songs by Rema

  1. Velvet

    Rema · 2026

    0.0

    0 ratings

  2. Oh No

    Rema · 2026

    0.0

    0 ratings

  3. Divine

    Rema · 2022

    0.0

    0 ratings

  4. Charm

    Rema · 2023

    0.0

    0 ratings

  5. Baby (Is It A Crime)

    Rema · 2025

    0.0

    0 ratings

Frequently asked questions about Charm (Sped Up)
Who sings Charm (Sped Up) and when was it released?

“Charm (Sped Up)” is performed by Rema, released in 2023.

Where can I read the full lyrics to Charm (Sped Up)?

You can read the complete, verified lyrics for “Charm (Sped Up)” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Charm (Sped Up)?

“Charm (Sped Up)” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Charm (Sped Up)?

You can stream “Charm (Sped Up)” by Rema directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Charm (Sped Up): letra de Charm (Sped Up) (Spanish), paroles de Charm (Sped Up) (French), testo di Charm (Sped Up) (Italian), songtext von Charm (Sped Up) (German), lirik lagu Charm (Sped Up) (Indonesian), tekst piosenki Charm (Sped Up) (Polish), letras de Charm (Sped Up) (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Charm (Sped Up) by Rema globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.