Jale artwork

Song

Jale

Olamide

2012

No ratings yet

Jale Lyrics

by Olamide

Now them say I boast o o nana Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o o nana They love me more the time when I dey roast o nana Now we getting money every day from coast to coast o o nana Coast to coast o Omije oju mi bere anu re bere anu re Olorun mi ose iyanu re Iwo ni o je n jale eh Ose iyanu re Iwo lo je n jale eh Na you no let me steal See now we topping the chart Me and my dawgs don’t copy the past We make money cash money jumping the past They say am the form so am having a blast From Maimi to Malaysia Then in Naija mo fe loki Oba ilesha I hustle no stop I gat to stay sharp Everybody mo pe eja lo wa ninu geisha And those wey dey pose dey already know Blessing dey follow anywhere we go We getting the diamond getting the gold Act like fire when it gets real cold As some of my friends don start to dey hate I’m only tell why you dey wait I heard about the picture thing you dey paste No le le no le le Now them say I boast o o nana Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o o nana They love me more the time when I dey roast o nana Now we getting money every day from coast to coast o o nana Coast to coast o Omije oju mi bere anu re bere anu re Olorun mi ose iyanu re Iwo ni o je n jale eh Ose iyanu re Iwo lo je n jale eh Ose iyanu re Shit check out the way we dey shine we dey shine You think say na beans go rub vaseline No time to dey shy to dey shy If I no dey omo grind na sin Aeroplane no get bus stop As we dey work hard we dey get boxed up I no even dull when I get one top Talk less of now when I don chop up Me and group stealing big bills We don’t drove around if it is not big wheels More money we piling them up See our shoulders we carry them up When we broke you no dey When we dey trek go shows you no dey You no send us when packaging no dey If you want my service my guy you go pay You go pay Now them say I boast o o nana Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o o nana They love me more the time when I dey roast o nana Now we getting money every day from coast to coast o o nana Coast to coast o Omije oju mi bere anu re bere anu re Olorun mi ose iyanu re Iwo ni o je n jale eh Ose iyanu re Iwo lo je n jale eh Ose iyanu re Ose Fuse I see you Swagu baba e dripping Eh baba eni ni baba baba Uche oshe Swagu daddy e dripping Baba eni ni baba e baba e babe e Olamide Swagu daddy mi tripping e Baba mi ni baba Laters Baba ni baba yin e kako

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Jale
Who sings Jale and when was it released?

“Jale” is performed by Olamide, released in 2012.

Where can I read the full lyrics to Jale?

You can read the complete, verified lyrics for “Jale” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Jale?

“Jale” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Jale?

You can stream “Jale” by Olamide directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Jale: letra de Jale (Spanish), paroles de Jale (French), testo di Jale (Italian), songtext von Jale (German), lirik lagu Jale (Indonesian), tekst piosenki Jale (Polish), letras de Jale (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Jale by Olamide globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.