Already Falling artwork

Song

Already Falling

Davido

2026 · Afrobeats

No ratings yet

Already Falling Lyrics

by Davido

Ahn-ahn, Olo mi, jọwọ Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah, yeah) (Shokotorokoto, rokototoyo) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? (falling in love with-) Yeah-yeah, yeah-yeah, I'm already falling (A-A-Ara) Olololo, ah (Wise men said) Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah (Only fools rush) (Ololo, ololo, ololo, ah) sha-ba-da-ba-di-ti-di-de (I can't help) ayaya Falling in love with you Yeah, yeah Mm, ọrẹ mi, ọrẹ mi (ọrẹ mi atata) Abeg oh, ogịnị? (No give me heart attack) Girl, I go pay (girl, I go pay, yayaya) Yes, I go fire down (if you fire, yayaya) O ya, activate me (da-da-da) And hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, ọṣọkọ, ọṣọkọ (ọṣọkọyọkọtọ) You give me, I take am (I falli yakata) Man, I go pay (man, I go pay, da-da-da) Who be that wey dey talk? (Olodo rabata) Baby, I dey craze for your matter So hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, yeah, them dey go south (them dey go?) I dey go north Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e buss out, I dey mess up So hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, yeah, them dey go south (them dey go?) I dey go north Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e buss out, I dey mess up So hold me 'cause I'm falling in love with you (Ah-ah-ah) Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah) Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah (ah) Baby, which one be this wey you wan dey do? (Baby, which one be this wey you wan dey do?) Mm, after we don plan the rendezvous ('vou, ah) Count me, I'm all in, baby, this night I'm falling in love with you Mm, yeah, them dey go south (them dey go?) I dey go north Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e buss out, I dey mess up So hold me 'cause I'm falling in love with you (Ah-ah-ah) Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah) Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah (ah) (Ah-ah-ah) Ahn-ahn, Oló mì, jọwọ, easy on me, yeah (ah-ah-ah) Ahn-ahn, my sugar banana, honey bunny, yeah (ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? Yeah (ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah (ah) (Sensei)

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Already Falling
Who sings Already Falling and when was it released?

“Already Falling” is performed by Davido, released in 2026.

Where can I read the full lyrics to Already Falling?

You can read the complete, verified lyrics for “Already Falling” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Already Falling?

“Already Falling” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Already Falling?

You can stream “Already Falling” by Davido directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.