WHO THIS artwork

Song

WHO THIS

Victony & BNXN

2026 · Afrobeats

No ratings yet

WHO THIS Lyrics

by Victony & BNXN

Swaggalomo na your style e Sweet girl e no bitter Same thing she wear but e no fit her You orijo Say them no reach at all oh Baby too drip like say rain e just beat her Too sick oh make you dey my hospital Too fly, Swaggalomo dey run visa Yeah yeah Ayyyyyy Who this? Sexy girl Ah who this? Sexy girl She say you know I do this Sexy girl That one no be new gist oh Messy girl Ah who this Sexy girl Say she dey for Houston Take me there See my baby the coolest Press their neck But no be new gist oh Sexy girl Hurry up, hurry up Girl I dey wait oh hurry up No dey call me voice, turn your video on Know you know my choice oh Baby oh Shedi gben gben Shedi gben gben Shedi gben gben What dey sup? Huhn Baby come teach dem something oh Burnello Cucinelli You no fit know wetin I put for my body Some expensive shit that I bought for my baby She put the S in Sexy Make Swaggalomo come text me Shake the Bum Bum Uhn Backa big she go pumpous Come form Two Chanel if she want some Uhn uhn We just came in from London So you know my still innit innit? Ibadi yen po don't be silly Le mo mi o, ko soji ni If dem wan meet you arrangi ni oo Ayyyyyy Who this? (Who this oooh) Sexy girl Ah who this? Sexy girl She say you know I do this (Hmmm) Sexy girl That one no be new gist oh (Ooooh) Messy girl Ah who this (Whooo) Sexy girl Say she dey for Houston Take me there Didi baby the coolest Press their neck But no be new gist oh Sexy girl Oooooh oh Come kill them with your style again Kill them with your style again oh After you kill dem with your style again Then you kill me with your smile again Fine face no dey hide again Oh girl you high me no dey whine my brain The way you pack am, no go turn sardine Ooooooh yeah Ayyyyy Oh girl make you run am again Oh girl make you run am again Make you come find me make we do Barcelona for Spain Anywhere make we run am again Oooooh

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about WHO THIS
Who sings WHO THIS and when was it released?

“WHO THIS” is performed by Victony & BNXN, released in 2026.

Where can I read the full lyrics to WHO THIS?

You can read the complete, verified lyrics for “WHO THIS” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for WHO THIS?

“WHO THIS” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream WHO THIS?

You can stream “WHO THIS” by Victony & BNXN directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.