soso (with Ozuna) artwork

Song

soso (with Ozuna)

OMAH LAY

2023

No ratings yet

soso (with Ozuna) Lyrics

by OMAH LAY

Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain (pain, pain, pain) Soso take my pain away (take my pain) Soso take my pain away (please, come take my pain away) Soso take my pain away Soso take my pain (mad) Ahn, ahn All of the things them talk, I no dey hear, hear Try wetin I do if you no dey fear, fear One mind dey tell me to disappear, 'pear Soso come and help me oh 'cause I don pray Maami, I don break commandment I can't stay for one place For God sake, oh my dear Come take my pain away from me, oh Soso take my pain away (take-take, take, take-take) Soso take my pain (soso, please, come take my pains away) Soso take my pain away (soso, soso, soso) Soso take my pain Shibiri, shibiri, shibiri, uh They are talkin' shi-shibiri Water no get enemy 'Til you fall for Oshimiri I poto poto my eyes Ten shots High rise Touch God I cry Offshore Cut my dreadlocks Girlie, me, I don pray Maami, I don break commandment I can't stay for one place For God sake, oh my dear Come and ginger me Only you dey feel my pains Give me vitamins wey go take these pains away Soso oh, soso, soso, oh Soso take my pain away (take-take, take, take-take) Soso take my pain (soso, please, come take my pains away) Soso take my pain away (so, so, so-so) Soso take my pain away (take my pain) Soso take my pain away (take my pain away) Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about soso (with Ozuna)
Who sings soso (with Ozuna) and when was it released?

“soso (with Ozuna)” is performed by OMAH LAY, released in 2023.

Where can I read the full lyrics to soso (with Ozuna)?

You can read the complete, verified lyrics for “soso (with Ozuna)” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for soso (with Ozuna)?

“soso (with Ozuna)” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream soso (with Ozuna)?

You can stream “soso (with Ozuna)” by OMAH LAY directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for soso (with Ozuna): letra de soso (with Ozuna) (Spanish), paroles de soso (with Ozuna) (French), testo di soso (with Ozuna) (Italian), songtext von soso (with Ozuna) (German), lirik lagu soso (with Ozuna) (Indonesian), tekst piosenki soso (with Ozuna) (Polish), letras de soso (with Ozuna) (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review soso (with Ozuna) by OMAH LAY globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.