Where I’m from (feat. Seyi Vibez) artwork

Song

Where I’m from (feat. Seyi Vibez)

Tml Vibez

2024 · Afrobeats

No ratings yet

Where I’m from (feat. Seyi Vibez) Lyrics

by Tml Vibez

(M-M-Murderer) (Woo) OG Waheedi, give me format, make I no for mad The other guy na informat This thing don get comma Some be say I be introvert Right now, emi lọ n wa, oh, Jamilah All your bills I go cover, I'm the apàṣẹ, kini mo n tọ la? Ọla Ọlọrun ni mo n jọla, are you looking for a lover? Loṣeyi go be your lover Baby dákun, gbé soke, uhn, increase the volume, baby Ẹmi àwọn ori oke, ahn-ahn Where I'm from go far Igbele fun ọjọ mẹta So, I can see the light You no make me lose my mind Baby, I'm in my sofa When I'm sipping my coda Lambor', Range rover Rich forever Left home to feed home Ọrọ ọlọrọ mí o ri ro, ah We started from zero, so mo sanju pa'wo, ọmọ ico Holy water, holy, if I no guide Wọn gba iyawo mi, you no fit tell my story Na my hustle gbé mi pàdé Wizzy, ah Ayy, Shakira and ṣakara when I no get raba So, me stand on my feet and call on Bàbá No more yawa, wọn ni igbawo lawa Took what's mine, mi o ni pada wa Oh-oh, oh, eh, ẹ gba mí o Tml sabi o, ẹ kira fún ọmọ to sabi o Where I'm from go far Igbele fun ọjọ mẹta So, I can see the light You no make me lose my mind Baby, I'm in my sofa When I'm sipping my coda Lambor', Range rover Rich forever Where I'm from go far You no make me lose my mind And I'm sipping my coda And I'm sipping-, rich forever Where I'm from go far Igbele fun ọjọ mẹta So, I can see the light You no make me lose my mind Baby, I'm in my sofa When I'm sipping my coda Lambor', Range rover Rich forever

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

More songs by Tml Vibez

  1. Diamond or Gold

    Tml Vibez · 2026

    0.0

    0 ratings

Frequently asked questions about Where I’m from (feat. Seyi Vibez)
Who sings Where I’m from (feat. Seyi Vibez) and when was it released?

“Where I’m from (feat. Seyi Vibez)” is performed by Tml Vibez, released in 2024.

Where can I read the full lyrics to Where I’m from (feat. Seyi Vibez)?

You can read the complete, verified lyrics for “Where I’m from (feat. Seyi Vibez)” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Where I’m from (feat. Seyi Vibez)?

“Where I’m from (feat. Seyi Vibez)” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Where I’m from (feat. Seyi Vibez)?

You can stream “Where I’m from (feat. Seyi Vibez)” by Tml Vibez directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.