Whiskey artwork

Song

Whiskey

Burna Boy

2022

No ratings yet

Whiskey Lyrics

by Burna Boy

Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air My people make una dey see am Say Port Harcourt resident they no dey breathing fresh air So when you wake in the morning, you go cough You go cough black soothe The cars, if you see the way the cars them go dey black everywhere Curtain everywhere, na so everyday na him we dey mop glass, every day I fall too easy and I poured the whiskey But no be disability o, no be disability o I fall too easy and I poured the whiskey But no be disability o, no be disability o Some people bind and cast Some of them pray and fast I say see pastor don dey fat Shey na the thing God command Because of oil and gas My city so dark Pollution make the air turn black Every man have to stay on guard I fall to easy and I poured the whiskey But no be disability o, no be disability o I fall too easy and I poured the whiskey But no be disability o, no be disability o People dey sleep for their house, dem get no work Some they walk on the other side of town, dem dey for hold-up Some they pray for the traffic make dey hail you, make you show love And when e reach when to go back home you go go club I no say e no easy, my brother But still dey take am easy, my brother As long as you are breathing, my brother As long as you no sink inside water I fall too easy, and I poured the whiskey (ok) But no be disability o, no be disability o I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability o, no be disability o People wey dey pray for the rain, but e no fall Rain dey fall for another man place, and e no stop E be like swimming pool for him house as e don flood All the things wey him get for hin house many don lost And my farm wey dey Shekpame As me and you dey talk so e, they don kpoose The ones wey remain self no reach anything We dey talk about three-hundred fowl for door Abeg make Government come Make they come, make dem try Three-hundred fowl, una know how many cartoons now? Abeg my everything, my clothe, my property I no know wetin I wan even recue from there now As me and you dey talk now, I leave some for there You see my body? Na water I dey come from I even dey like we dey swimming pool now But swimming pool dey learn for the where me dey bros This one now, e no dey come down, whereas

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Whiskey
Who sings Whiskey and when was it released?

“Whiskey” is performed by Burna Boy, released in 2022.

Where can I read the full lyrics to Whiskey?

You can read the complete, verified lyrics for “Whiskey” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Whiskey?

“Whiskey” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Whiskey?

You can stream “Whiskey” by Burna Boy directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Whiskey: letra de Whiskey (Spanish), paroles de Whiskey (French), testo di Whiskey (Italian), songtext von Whiskey (German), lirik lagu Whiskey (Indonesian), tekst piosenki Whiskey (Polish), letras de Whiskey (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Whiskey by Burna Boy globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.