Way Too Big artwork

Song

Way Too Big

Burna Boy

2020 · African

No ratings yet

Way Too Big Lyrics

by Burna Boy

I dey tell you my guy You know my style E no be jazz Dem dey sell am for eBay If you say you get mind And you wanna try You go-go die, iberibe It's been a landslide for a long time But dem no wan believe me All of una combine Shey you wan try? Oya do am, if e easy Who bad enough? Who do it like me? Make una call my cellular (Wait) Your back and your spinal cord, e go break If you carry my weight Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (To be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be fucking with you (Fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (OluwaBurna) Truly, truly I bring the thunder like Muri They say I'm on drugs, ti mi o mu ri But everything them talk still no dey do me Them say na because me I be skuri Before my life changed, I lived in a movie Used to roll with the shank just like Julie Still Popcaan 'cause I'm unruly Beat my case 'cause of hung jury Took my place as the shine-shine bobo of the Nigerian breweries Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (To be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be fucking with you (Fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Because I'm way too big) (Because I'm way too big) Na your problem Anything you say, na your problem Anything you say, na your problem Hey! Na your problem Anything you say, na your problem Anything you say, na your problem I dey tell you my guy You know my style E no be jazz Them dey sell am for eBay If you say you get mind And you want to try You go-go die, iberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combine Shey you wan try? Oya do am, if e easy

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Way Too Big
Who sings Way Too Big and when was it released?

“Way Too Big” is performed by Burna Boy, released in 2020.

Where can I read the full lyrics to Way Too Big?

You can read the complete, verified lyrics for “Way Too Big” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Way Too Big?

“Way Too Big” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Way Too Big?

You can stream “Way Too Big” by Burna Boy directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

Global search terms for Way Too Big: letra de Way Too Big (Spanish), paroles de Way Too Big (French), testo di Way Too Big (Italian), songtext von Way Too Big (German), lirik lagu Way Too Big (Indonesian), tekst piosenki Way Too Big (Polish), letras de Way Too Big (Portuguese), 歌詞 (Japanese), 가사 (Korean), गाने के बोल (Hindi), текст песни (Russian). Rate and review Way Too Big by Burna Boy globally on WorldBestSong.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.